Текстов песен в базе: 1 278 222
You No Dey Sleep

You No Dey Sleep

Pita

Текст песни

he don tey
no be today
wey I don cry
I don pray
when he be like say he don turn away
you want tell me say
you can answer any day
some people me Mumu others said that am a fool
but I don’t mind I know wetin I dy find o
I get hope o just like job o I no go complain no matter the pain
I know you no dey sleep ehee
you no dey slumber when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer I know he go answer
make I no lie
he no easy to carry my cross no be efizy
the road life is narrow with plenty of arrows
but I go run this race
no matter the pain
cause no be by power o
and no be by mighty o
na by your word I dey use am dey go forward
I get hope o
just like job o I no go complain no matter the pain
I know you no dey sleep ehee
you no dy slumber when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer I know he go answer
you no dey sleep ehee
you dey slumber when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer I know he go answer
when I call
when I call
when I call
when I call
when I call you
when I call your name
when I call
when I call oohh
I call you master
call you saviour
call you Jesus
you dey answer when I call
I call saviour
redeemer
deliverer
you dey answer when I call
when I call saviour
when call you healer
I call redeemer you dey answer when I call
when I call your name
you never fail me
when I call your name
oohh when I call
I cannot call on your name and then miss the way no way
you dey answer when I call
when I call
when I call
when I call your name
you no dey sleep ehee
you no dey slumber
when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer
and I know he go answer
when I call
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4Uks

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.