Текстов песен в базе: 1 278 328
Twale

Twale

Pita

Текст песни

Everybody say oo ooo o
Say oo ooo o
Every night and day
I go on my knees and I start to pray
For Your blessings wey dey come my way
If no be for Your love I for don pass away
But You keep on protecting me
Show me sey You dey with me
You never leave me alone
So I twale for the things You do
Cos in my times of trouble na You see me through
So I twale for the things You do
Your grace, Your love, Your mercies
E don boku times two
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Ehn! In my heart, I pray
Never leave me, never ever turn away
I wanna be under Your grace, I’ll follow You everyday
I look at my life and I wonder how I never ended under
But You keep on protecting me
Show me sey You dey with me
You never leave me alone
So I twale for the things You do
Cos in my times of trouble na You see me through
So I twale for the things You do
Your grace, Your love, Your mercies
E don boku times two
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Hey! Inhale, exhale The Lord still finds it neat well
With that I know that there’s hope to be well
He knows to follow things through up on my head
In detail and in no email. No mailbox
Before I burn verse with The King of Glory
I will not be ungrateful for those great things
Or those simple things that I show God
Throw your hands up high
Wave them to the sky
Make a beautiful swoon
And let The Lord come in
So I twale for the things You do
Cos in my times of trouble na You see me through
So I twale for the things You do
Your grace, Your love, Your mercies
E don boku times two
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Everybody Everybody Everybody
Everybody say oo ooo o
Eh
Everybody say oo ooo o o
Baba twale
Everybody say oo ooo o o
Everybody everybody everybody
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4Ukx

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2026 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.