Текстов песен в базе: 1 278 222
Yeye

Yeye

Black Alliance

Текст песни

Oh my God, dem say you know dey
But God you dey everywhere
God take dem do yeye
Dey take dem do yeye dey go
Chorus: if say God no dey where man for dey
Na wetin man no do na him God dey do
Dem be want take me dey do yeye
Dem be want take me dey do yeye
My God don take dem dey do yeye
God don take dem dey do yeye
Oya do like this an do like that yeye
Oya change your style an do like that yeye
Oya stand well well do like that yeye
Oya stand well well and do like that yeye
Connected to the source
I dey chop, u dey loss
You still dey hate, I dey floss
My may back, na rickross
Now I dey smell like money
See u no dey see this money
See, u dey feel this money
Spending big cash
Is sweeter than honey
Chorus: if say God no dey where man for dey
Na wetin man no do na him God dey do
Dem be want take me dey do yeye
Dem be want take me dey do yeye
My God don take dem dey do yeye
God don take dem dey do yeye:
Bridge:
You don dey call now
You know dey hate now
You don dey famz now
You be my guy now
You don dey call now
You know dey hate now
You don dey famz now
You be my guy now
Just now just now
Now now
Yeye
Chorus: if say God no dey where man for dey
Na wetin man no do na him God dey do
Dem be want take me dey do yeye
Dem be want take me dey do yeye
My God don take dem dey do yeye
God don take dem dey do yeye
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6Y95

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.