Текстов песен в базе: 1 278 222
Block

Block

Black Alliance

Текст песни

Sinzima sinzima
Me I dey ball, I dey strike benzima
I like the bentley the Chrysler the beama
The boy no dey cold, I dey hot I dey seema
God gave me style an God gave me grace
An he give me light wey NEPA no dey take
Other say they hot but me I dey bake
When the money drop na we still dey rake in
No camouflage I dey blend in
I just dey play for the win win
Stay on a low, do my thing thing
Na so we dey go
My life be like wrestling
The street is watching
Pull my hustle on, am paper chasing
Stay on ma toes no time for dulling
Coz ring ring ring that’s money calling now
Awi fok ke Iwo akug ama tebe (x2)
Mbog nno min block block block yan sege (x2)
Money power respect
U can see the connect
U dey feel the effect
Poverty I reject
Ur ego deflate
When no money reflect
Make ur brain dey reset
To this u can relate
Family in despair
No money no repair
Life no fair
Me I just dey prepared
God no gree make dem dey ask me
Where I been dey
When my mate run pass me
Thats why I hustles 100%
Try make a difference
Flow 2k% so I no go deepend
Baba God no free make them ask me
Where you been dey when we been come
Pass you
Awi fok ke Iwo akug ama tebe (x2)
Mbog nno min block block block yan sege (x2)
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6Y94

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.