Текстов песен в базе: 1 278 222
Love Stream

Love Stream

Evih

Текст песни

I just wanna ride with you baby
Cruise cruise
Smooth criminal
That typical
Tycoooon
Shebi this is the kinda love mama use to warn me about
See gobe
See gbege
Wahala dey
Uh uh uh uh uh
Anything wey you do
Bad belle dem go run dia mouth
Where you Dey
Na there I Dey
To protect my Dey
HOOK
Because you fine
This our Lovestream no go dry
Shebi na your time so Barbie whine
Body dangerous I Commit crime
Whyyyy
Shey make I die
If na corona we quarantine
I’ve been waiting for you long time
This one no be anybody concern
Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han
Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han
Sometimes I can’t deny
Your beauty hypnotize
E nearly blind my eyes
I need you in my life
This time I want it now
For your body I fit spend my tithe
I think about you when I shyte
Let’s ignite this night
Omalicha complete no get complain
Na the reason why I make you my bae
She get a smile wey go fit cure my pain
Wor wor
Kiri wor
Wor wor
Cause i can’t live without you
Ma boo
It’s me and you
When you touch my body I Dey mayewuuuuu
HOOK
Because you fine
This our Lovestream no go dry
Shebi na your time so Barbie whine
Body dangerous I Commit crime
Whyyyy
Shey make I die
If na corona we quarantine
I’ve been waiting for you long time
This one no be anybody concern
Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han
Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han
Shebi this is the kinda love mama use to warn
Me about
(Oh Lord)
My Gad
See gobe
(Oh lord)
See gbege
Oh Gad
Wahala dey
Oloun! Oloun
Anything wey you do
Bad belle dem go run dia mouth
(Smelling mouth)
Where you Dey
Na there I Dey
To protect my Dey
Outro
If you sneeze I bless you
I protect you
I cover you gidigba like a virtue
If I be aboki you be my kettle
Oh lord
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/5m7R

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.