Текстов песен в базе: 1 278 222
Paddy Mi

Paddy Mi

DJ COZ

Текст песни

Yeah!
Told ya am multi genre
Dj Coz Again
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Money no dey sleep ooh
If you sleep you go spend am for dream
No body go wake you when money dey come
Ore mi you just need to dey alert day and night
When mi started hustling for this money
Nobody ever take me serious
Everyday dem dey post me here and there
Dem no want make I turn up
Now wey mi don dey getti money everybody wanna link up
Now mi know say money be the thing mi need fi this world
Money no be root of evil
If you talk am you just day waste your time
What about poverty?, how you want take classify that one
Make i no hear you talk am again say
Money is the root of evil poverty na the worst
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us
We dey pray make God bless everybody
We dey pray, we dey pray body
Make we buy everything wey we want
Anything wey need
All the ride wey we want
When we dey move
We go day move in convoy
When we day spray for party
Go dey spray well
Everybody just dey smile
See shayo everywhere
Everybody just dey dance
Either na Zanku or Azonto
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/UEm

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.