Текстов песен в базе: 1 278 222
Fine Girl

Fine Girl

Waje

Текст песни

hmmm hmmm hmmm
don’t be upset if I raise my shoulders cuz
toh bahd
W.A.J.E waje
omo toh shon see this fine girl girl
baby boy
you no fit impress me with fancy toys
and money gist I really can’t enjoy
no think sey I be that kind of lady
material lady
cuz I got my own
I no depend on nobody cuz I am grown
I hustle hard
I win outside my comfort zone
diva toh bahd oh
don’t think I don’t know ooo
that I’m a fine girl (na me)
I’m a fine girl (na me)
see my crib (see my Motor)
paparazzi (dey take me photo)
I’m a fine girl (na me)
I’m a fine girl (na me)
see my crib (see my motor)
all the boys (wan snap me photo)
where are my fine girls
(fine girls fine girl)
make una stand up all my fine girls
(fine girls fine girls)
uh uh uh
where are my fine girls
(fine girls fine girls)
just put you hands up all my fine girls
My fine girls
yeah
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/5dLp

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.