Текстов песен в базе: 1 278 222
Pala

Pala

O.T Live

Текст песни

O. T Live: Intro
Ehen Ehen Ehen
Fireman Flow
O.T Live: Hook
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom boom
Pala Pala Boom boom boom
Boom boom boom
Boom boom boom
O.T Live: Verse 1
Pala Pala move like Castro
O.T take the lead then the rest can follow
I have been in the north dan amino Kano
So when I say move, I know amino can o
Cynthia on a low say she like to swallow
Hit that on the deck like my bro from Cairo
Still remember nights wey we no get Claro
But now we Dey ball but no John Agaowa woah
See as we Dey move all night o
Make you move your knee like person wey don kpo
You no get money but you don be Uncle
So no lose self cause that shit be uncool
Live too sweet for person wey don cum
Na person wey die na Im lose for junction
Me no get time to Dey throw no tantrum
But my Team higher, cause O. T e don conquer
O.T Live: Hook
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom boom
Pala Pala Boom Boom boom
Boom boom boom
Boom Boom Boom
O.T Live: Verse 2
Doubt so expensive Even I can’t afford it
In a couple of years I would be up on the forbes list
Girls dem ah med and them mad cause the flow
If no be God I for mad when I flow sick
Damn but Depression fit to kill a Man
The party don Dey hot oya jump around
Na God gimme light wey I bless this sound
And Na this still light wey Dey Help me hold my Woah
See as we Dey move all night o
Make you move your knee like person wey don kpo
You no get money but you don be Uncle
Bros no lose self cause that shit be uncool
Live too sweet for person wey don come
Na person wey die na Im lose for junction
Me no get time to Dey throw no tantrums
But my Team higher, cause O. T don conquer
O.T Live: Hook
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom boom
Pala Pala Boom boom boom
Boom boom boom
Boom Boom Boom
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/Tig

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.