Текстов песен в базе: 1 278 222
Mabel

Mabel

Davido Dremo

Текст песни

On top your matter, shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
I wanna wake up with me girl in the morning light
I make her breakfast in bed make she feel alright
Today you no go do anything
'Cause anything you want I go do
Anything you talk I go do
Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Give me space make I no kill person
On top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
Am a new man hallelujah
All my bad habits I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey
Shey shey ko si Oga Ade
Make make them pack well, valle
This one na my wifey, gbagbe
Make them, make them cool down, charlie
Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Oh baby girl, I want your loving tonight (tonight)
Oh baby girl, I want your loving all night
All night, all night
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/Pkm

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.