Текстов песен в базе: 1 278 222
FirePower

FirePower

Lord Veejay

Текст песни

Woyi woyi wooo
Woyi woyi wo woyi woyi wooo
Chilling with lord veejay
When you all alone call me i go fly there straight
Cos your figure 8 is all over my mental state
And you know that when it comes to money I dey calculate huh
Just send me
Just send me the location I go coordinate
Ma lo shey bayi
I dey look my chat for your confirm
Shomo lo dun to yi
Anywhere we go dem go confirm
Mo ni ma lo shey bayi
I dey check my chat for your confirm
Shomo lo dun to yi
Anywhere we go dem go confirm ey
Break in transmission
There’s one thing wey dey my brain
If badman try cause my pain
Then dem wan feel my mama pain
Yeah I know no story
Baba God He 2 sure 4 me
Back to the matter
She don reply say she kolobi me too
Say she wan feel my fire power ooh
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4qKu

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.