King
Fireboy Dml
Текст песни
Ouuu aaaa
Fireboy here so
(Shawdy pull up in the backside)
Verse one
Gbemi sori bi gele
I’m a king, ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me see gbege (mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget see gbagbe
Me I be complete package (ooo)
Pre-chorus
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
I want you to treat me like a king
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
Verse two
Wetin you need bebe
I get sauce, get juice bebe
I get everything for you babe (as long as you dey)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king, ma fi mi sere
Girl you know so ma lo farawe (farawe)
Pre-chorus
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
Treat me like a king
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
Hook
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e
(Shawdy pull up in the back)
Fireboy here so
Тексты других песен исполнителя
© 2017–2026
Тексты
песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать
и тому подобное.