Текстов песен в базе: 1 278 222
Prayer

Prayer

Dammy Krane

Текст песни

listen
see dem won put me for wahala
Poh ran ran
wahala don make dem dey para
Poh ran ran
gbogbo won dem be gbeborun association
Poh ran ran
dem nono wetin my eyes see for station
Poh ran ran
I want to Lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy bugatti for mummy mi ooo eh
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy ferrari for daddy mi i ehhh
My family pray for me,
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And i know he is sure for me
Dandan ni, Everyday we go dey life
Private Jet from lagos to Miami
Orimi ogbabode, Eda mi o o gba bode
Ema je o jabo le
Ko de le jabo o leoooo ehhh
Taka Osi danu Taka ofo danu eh/2x
eeehhh
see dem won put me for wahala
Poh ran ran
wahala don make dem dey para
Poh ran ran
gbogbo won dem be gbeborun association
Poh ran ran
dem nono wetin my eyes see for station
Poh ran ran
enu ose baba lo se o
Everyday ase faaji
Omo olope dey o
Street ti dey ooo
Igbori ti sign ur eye don dey thin
I want to Lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy bugatti for mummy mi ooo eh
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy ferrari for daddy mi i ehhh
My family pray for me,
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And i know he is sure for me
My family pray for me,
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And i know he is sure for me
Orimi ogbabode, Eda mi o o gba bode
Ema je o jabo le
Ko de le jabo o leoooo ehhh
end.
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4dwE

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.