Текстов песен в базе: 1 278 222
I No Sure

I No Sure

Omawumi

Текст песни

I no sure say I go miss you
I no sure say I go care
I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here
I no sure say I go cry
not even once drop go commot from my eyes
so I know he is boo, i no sure say I go know say you go
I no sure say when I kiss you I don’t even close my eyes
I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes
don’t even try to bow down cos my emotions can lie
so my baby boo I no sure say I go know say you go
se you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me,
e Don dey come back to you
that is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say
I go know sey you go
you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come
back to you
that is why e no go pain me when I’m sure you decide to leave so my baby boo I
no sure say I go know sey you go
I no sure say I go know say you go
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4cfq

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.