Mama's Beat
Frank Edwards
Текст песни
mama eh.
I remember when i was just a child, na so my mama go dey carry me go o.
every day and night she’s down on her knees.
sey God abeg make you bless dis boy for me.
she no want make i cry, she no want make i wound, she no want make i fall sick
mama wants to see me smile, mama want too see me dance, mama want to see me
grow up.
she doesn’t sleep til i do, mama will eat till i do.
tell me weytin i go do without my mama o.
na only God fit pay you, mama i no fit pay, i will buy you the finest car,
am gonna treat you like a queen oooeh.
mama eh mama eh mama eh.
scatter the beat…
rolling…
mama eh.
mama eh,.
she doesn’t sleep til i do, mama will eat till i do, tell me weytin i go do
without my mama ooo.
mama eh, pray for mama ooo, pray for mama eh eh.
mama eh, mama eh, mother of life yeh, mama eh.
mama fire dey go, mama eh…
mama dancin ya for me, mama eh…
ah komole mama, i love u myy komole, ehk komole, a
Тексты других песен исполнителя
© 2017–2025
Тексты
песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать
и тому подобное.