Текстов песен в базе: 1 278 222
Open My Way

Open My Way

2BABA Kelly Hansome

Текст песни

Adamme
Working, working, working everyday
Chukwuna bless ma hustle oh God I pray
Protect ma hustle from d eyes dat prey
Shower me d blessings, let it rain
God bless my country, show me the way
Bless my father ati maami mi eh
Grant us freedom from d powers dat be
Hear my prayer oh God I pray
Open my way for me
Guide and protect me
From my enemies
I just wanna fulfill my destiny
Yeeeeee
Oh oh amen
Iyeee
Na heavy heavy miracle as I wake up each day
And as I navigating dis life and d tins I dey see everywhere
Story of my life and d hustle wey dey
I gat to do wat a guy gat to do cos time no dey
And dat is why am working night and day
For strength and wisdom to God I pray
Make he cover every pothole along my way
Owoicho kocho labo kwoda dunuya a
Owoicho owoicho adamme
Open my way for me
Guide and protect me
From my enemies
I just wanna fulfill my destiny
Oh oh
Radio bangers all I’ve got
From palasa music o yapaski
National anthems when I drive
Straight up banging like dadada
No be play, no be say dem say, dem say
You already know
Steady steady working d dough
Say na we dey bust up d show
You already know
Tell dem say, make dem stay, faraway faraway wa
E malo farawe wa
Oluwa lon so wa
Open my way for me
Guide and protect me
From my enemies
I just wanna fulfill my destiny
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4Ei4

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.