Текстов песен в базе: 1 278 222
Love and Ashes

Love and Ashes

2BABA

Текст песни

Wooh uh!
Wooh uh!
Wooh uh!
Wooh uh!
Some get head but them no get sense
Some get mouth but them no fit to shout
Some get eyes but them no fit to see
Some get leg to walka but for that same walka them get hit by a car
You just never know wetin life go fling to you
Never let the voice of defeat to sing to you
And as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face, cause some people dey craze
Just continue to chase
Them don dey cry again
I dey see them from far away
So we calculate
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who’s to blame
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes (Memory flashes)
Open your mind
Take a look at me
And my guy tell me wetin you see
Not based on bias
Or not based on who I be
A person like you wey dey put head like you
Or a stranger because of the thing I believe
Na one love religion I belong to
Never let the voice of defeat sing to you
And as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face
Cause some people dey craze
Just continue to chase
Them don dey cry again
I dey see them from far away
So we calculate
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who’s to blame
Wooh uh!
Wooh uh!
Wooh uh!
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes (Memory flashes)
And try to focus on the ties that binds us together
Than the differences that separate us my brother
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4Ei3

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.