Текстов песен в базе: 1 278 222
Phantom

Phantom

BOJ Runtown

Текст песни

maleky berry
berry pon dis
you know
ah you know
bad man I carry weight oo
real gee I carry base oo
phantom dey no see me
go see dey no see me
bad man I carry weight oo
real gee I carry base oo
phantom dey no see me
go swee dey no see me
play
play I say dey follow me dey play
I stand tall in my lane
am a hustle till dey know my name
young babe
omo no be minimum wage
don’t care wat opinion say
tryn' get it in a million ways
I remember when dey dull me
now when dey for am dem dey call me
same people wey bin dey yab me
now dem dey try to feature me
if u require my services
oo u go pay ins
reezy Ig @ahrinz_a
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/3tKT

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.