Текстов песен в базе: 1 278 222
Focus

Focus

Joeboy

Текст песни

Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah
To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
To like person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/3rK4

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.