Текстов песен в базе: 1 278 222
Count Me Out

Count Me Out

Joeboy

Текст песни

I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
Now you see me 'pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
'Cause I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about o na
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/3rK3

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.