Vado
It’s Young John The Wicked Producer
Na you dey cheat, na me dey beg
Make una check am o nwanne
Shebi na me dey find sisi yellow
No be say them no dey rush me
Shebi na your love me I dey consider o
Na because of you I dey mello
Ashawo come be your hobby
Hobby hobby
Oya wait
Before I killy person o, arrest me
Olosho come be your hobby
Hobby hobby
Oya wait
Before I killy person o, arrest me
You come dey
Fuck you over
Fvck you this one
Fuck you that one
Fvck you aro o
Fuck you Akon
Fvck you Pedro
Fuck you Tekno
Fvck you Aboki
Fuck you Sheyman
Fvck you Wizzy
Fuck you Don Baba J
Fvck you Jago
Fuck you Aremu
Fvck You Mr Mulla
Fuck you o
Slay mama no be bind Sisi Yellow
No Be Say Them No De Rush Me
Shebi Na Your Love Me I The Consider
Na Because Of You I dey Mellow
Why ashewo kan be your hobby (Hobby, hobby)
Oya wait, before I kill person oo (Arrest me)
Why olosho kan be your hobby (Hobby, hobby)
Oya wait, before I kill person oo (Arrest me)
Dem kan dey fvck you, Koba
This one, that one
Aro
Pedro Tekno
Davolee Sheyman
Wizzy Don Baba J
Jago Aremu
Mr Mula oo
Slay mama no be good girl
One Man One woman bu for your matter i be number 11
Mesef i too like bad girls, good for me baby, bad for the boys
Shebi na me dey find yellow sisi
Ashewo kan be your hobby
Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Why Olosho kan be your hobby
Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Dem kan dey fvck you, Koba
This one, that one
Aro
Pedro Tekno
Davolee Sheyman
Wizzy Don Baba J
Jago Aremu
Mr Mula oo