Текстов песен в базе: 1 278 222
One Leg Up

One Leg Up

Blaq Jerzee Tekno

Текст песни

Alakwa
Release
Position
Eyemeeh
Ooh-ooh eyemeeh oh
Ooh-ooh eyemeeh oh
Ooh-ooh eyemeeh
Dem wan kill person, hmm
They never learn their lesson, hmm
Since say na Oluwa wey dey bless me, hmm
Ayy, hmm
Don’t stress me (don't stress me)
Make I live my life ah, hmm
Nwanyi Ocha, biko yemu lighter, hmm
Make I smoke my igbo, oh-oh
Make I smoke my marijuana, huhn
Ayy, one leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Two lg up (bend low, shey you see say time no dy)
Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh
Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh
C Ronaldo no go score for your net, na me dey play the defense oh
I play my shot like a Sunday Oliseh, baby no more rebounce oh
Oni jen gb’enu si, jen lala kula, yeah-yeah
If you sabi balance, show me some stamina, yeah-yeah
Ewo boshey duro tan lai wo America, oh yeah-yeah
And I wanna play your league like a La Liga
One leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Osambebe kwe, kuron’be, elekuele
Warobodo warobo finger
Wonle kpa ginger
Never, never, never, never, never, never
Release
Make I live my life, ah
Nwanyi Ocha, biko yemu lighter (ina ku, ina ku, ina ku)
Make I smoke my igbo, yeah-yeah
Make I smoke my marijuana (marijuana, marijuana, marijuana)
One leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
You see, see, see, huhn
My people jam (jam, jam)
See dem dey whine (whine, whine)
Ayy, they want to (jam, jam)
See dem dey (whine, whine)
Don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me (no, no)
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/32Y6
© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.