Текстов песен в базе: 1 278 232
Koroba

Koroba

Tiwa Savage

Текст песни

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don’t mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/31Cn

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.