Текстов песен в базе: 1 278 232
Pepper

Pepper

Dremo

Текст песни

You’re talking a rubbish, nkan to ba wu anybody
Rapper wey dey sing song
Codename!
Dremo drizzy yeah, yeah, give dem…
I spend the money careless, okayy
People come dey jealous, jealousy, jealousy
Even my enemies dey gum body oh
Coz na money wey dey stop nonsense oh
Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I’m making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise
If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Dem surround you cause you successful
They come around you cause dem dey find something
And if you tell them «NO», you be bad person
But as i be goal getter, me I’m balling on them regardless
Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I’m making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise If you try me,
i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
Fun won tan, fun won tan, fi wonwe’kan…
Okayy, o por yeah, yeah
Ayaya
Kema lo fi ikan we’kan
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/2zgA

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.