Текстов песен в базе: 1 278 222
Intro

Intro

Timaya

Текст песни

Just because I’m getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
Everybody call me Timaya
Just because I’m getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
Yo brothers and sisters
No time for anybody ooh even those time dey sef
No space if space wan dey men
No chance what of chance wan come dey men
No vacancy my brother you know
My name na Timaya
Hot like fire na true story
True story story
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/2qyo

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.