Текстов песен в базе: 1 278 222

Another One

Burna Boy

Текст песни

Who no fit listen dey talk and talk
Check mi thing and no wan gimme back
Tell em boys say me no find ****
The boy ah come and they avoid contact
And anytime go to the freestyle
One person must to thief my style
Me ah tell you only God know why
But i dunno the boy nah gone wide
Ah me no know, ah wen ah get em education
Ah me no know, you na badder than Cynthia Morgan
Ah me no know, you no fi test the don gordon
Ah me no know, rita cut the fight
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist

Listen people make me tel you something
The don gordon he just come in
22 come wey me begin
Me realy mean it me nah just singing
And if a boy diss me this morning
Swear to God by this evening
Up in a box ah ya gon find him ah
Them violating ah bad timing
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/2jiA

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.