Текстов песен в базе: 1 278 222
Aza

Aza

Davido Dmw Duncan Mighty Fresh VDM Peruzzi

Текст песни

Baby u wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA
Baby say your
Baby u wan see my wire eh, oya say your AZA
Damn fresh on the beat, shekpe
Ogini this, ogini that
Ofe nsala
Umu sala
Billion dollar
Million dollar
Ofe nsala
Omo kuwa
Billion dollar
Your back saram bada
Billion dollar
What is it girl wey you want wey Davido no fit do? What is it girl wey you want
wey Davido no fit do?
All the girls gat eyes on me (gat eyes on me) but I gat my eyes on you (I gat
my eyes on you o)
I go buy you diamond, e wa carry love pemesi
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Put a bang bang bang
Am loo. damn! Talku this, talku that, calm down girl you a fi relax
I remedy baby your biggie back, gimme kiss and I wan give you cash
But I want to know, wetin you know before this check and balancing o
Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh
See the girls I rotate oh, you Dey make I wan hide my face oh
Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh
See the girls I rotate oh, don’t move until I say you…
Ofe nsala, uwensala, okay billion dollar, million dollar
Ofe nsala, omokuwa, your back saram bada, million dollar
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA
Hear the alert, credit alert, change your Passat, baller alert
You don arrive, Muritala oh, secure the bag oh, based on the kpa
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Mix monster
Eh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, shekpe (Mix monster)
Okay billion dollar, DAMN! Fresh on the beat
Ayayaya
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/2cY5

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.