Текстов песен в базе: 1 278 232
YawaDey

YawaDey

Burna Boy

Текст песни

I been dey wear Versace shirt
They wear their ray bann
So they need Versace shirt
Happy is the nation
Dem play me song for tv and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done
And they talk
They taking on me’s behaviour
Them call me Oluwaburna lyrics creator
On the road to greatness
Dem a sink under haters
Some of them a hire private investigator
I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
If you never see landlord yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o
See in 2010 when I drum a single
I was skinny
And my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see
No be so this thing go
The tin go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away
And I no fit come back
I dey try to win a grammy
To say I don die
But 2012 I sign the contract
I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/fsk

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.