Текстов песен в базе: 1 278 232
Ye

Ye

Burna Boy

Текст песни

Yeah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga…
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (Tell me, tell me)
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Ahn, ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can’t come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different things dem happening
Schemes and packaging
In a one night, fourshows I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller
That’s my bro; my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/fni

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.