Текстов песен в базе: 1 278 222
African Giant

African Giant

Burna Boy

Текст песни

Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don’t try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like Otokoto
See nobody do it better‚ better than me
Can’t nobody do it better‚ check am and see
I know say one day e go better‚ I go carry grammy
Because anything wey better require planning
E done be, e done bi o
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go halla ‘ebelebe buo'
Na so dem papa go hala ‘ebelebe buo'
Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6yRL

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.