Текстов песен в базе: 1 278 328
Where I Come From

Where I Come From

Shatta Wale

Текст песни

Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6vsA

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2026 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.