Текстов песен в базе: 1 278 222
Disaster

Disaster

Shatta Wale

Текст песни

Insta blog 9ja
Send letter to your people for me eh!
Me I just speak my mind
I no insult
ahhh…
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi. Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
For twitter pepo dey argue eh
Facebook pepo dey fight e eh
If you leave me and wizkid alooone
I go scatter am oo
Maybe you never heard of me
My name be Shatta Wale o
All who dey talk, make Dem shut up
Shatta movement, me na carry back up
Any boy try diss Shatta wale
I go loss
If wizkid???
So 9ja make una stop the rush
One on one I go kill am one touch
Tissue paper na him I go flush
Dis kind race your boy e go crush
If any boy try Shatta wale
Shatta wale your face I go wash
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi. Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Write by: blackhollywood
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6vr8

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.