Текстов песен в базе: 1 278 222
More Glory

More Glory

Shatta Wale

Текст песни

DJ Hobby
The realm wey I blow!
I no go talk am again
Don’t say pardon me
Don’t tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m’appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don’t worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
More Glory, More Glory
Baba God, bless me
More glory
See Adey buy more properties
Properties I get more copies
Tomor Stephen Appiah m’atwabo tactics
Dem see my brain but I get tortoise
Kofi Boat know seh I love parties
Adey control all of the masses
Unnu’a for listen chale when I’m talking
You can’t stand for my face
Chale watch it
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory
I no go talk am again
Don’t say pardon me
Don’t tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m’appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don’t worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6vr4

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.