Текстов песен в базе: 1 278 222
Double Wahala

Double Wahala

D'Banj Oritse Femi

Текст песни

Huh! Huh! Huh!
Ori o mi
Eleda mi…(Eleda mi ye o)
Aaah ah!
This song is dedicated to fela anikulapo kuti
Musical tarliban… Number one
Obodo ro bo do!
Opolo eye, e no be open eye
And if you’re new in the game, make you go pay your tithe
Shebi enu t’aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba
Ah! Eshin to siwaju
Se b’oun na lafi n joba…
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i’m making my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko kan aye…
E ma lo f’oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
Double wahala for deadi body
Ahba… and the owner of dem body
Double wahala for deadi body
(Abeg no stop am, obodo i dey enjoy gan)
And the owner of dem body
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i dey hustle for my money…(no be so o)
From moscow to malaysia…(you don see woman time now, you no look una life
oritse)
From malaysia to miami
Ko kan aye…
E ye ma f’oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh…(no be lie sha)
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
Many many things happen for ojuelegba…(skamma durode)
And if you do anyhow
Se lo ma sha e legba…(wo, mawo mawo mawo weyin o)
Abi you find yourself inside surulere…(Ah no go, no go shitta… no go there)
B’awon omo aye ba ka e mu tari
O ma sare lele…(wa sare kabakaba)
Ah from ikeja to bariga
From bariga to Gbagada
From Gbagada to mowe
Mo se n jaye mi ko kan ye
Iye o oh oh, oh oh oh oh… oooh!
Huh! Huh! Huh!
Ori o mi
Eleda mi…(Eleda mi ye o)
Double wahala for deadi body…(double wahala for dem body)
And the owner of dem body…(Double wahala for deadi body)
Double wahala for deadi body…(Iye o oh!, na wahala you dey fight oh)
And the owner of dem body…
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i dey gbadun my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko de kan aye
E ma lo koba mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
Opolo high, e no be to go high
And if you are new in the aim
Make you go pay your tight
Ha! Ha… shebi enu t’aja ma fi n bomo re sere, lo fi ma sha le ba…(All eyes
opened)
Eshin to siwaju, se b’oun na lafi n joba…
Ote you dey dey there dey hate me
When i’m making my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko kan aye…
E ma lo f’oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle…
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6Rpn

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.