Текстов песен в базе: 1 278 222
Get It Done Yourself

Get It Done Yourself

Fokn Bois

Текст песни

I fit do am by myself
I no dey hia nobody else
Dont play plus ma kenkey
Ka ta hey … min dorkpetey
It was a noisy bright night
A hungry full moon
Fokn bois on osu streets
Trying to consume
Some komi keh kena
Shito keh sliced paya
Man taya
But toto pai ah
For fit fire
African market
We catch
Floh the sabolai
Yah
Anyeley com ask us
If we dey kai am
Unless we c e duna
But we no wan shy am
So we jus dey spy am
If e strycha dey b
We go try am
The fish b like dey dry am
Salt am b4 dey fry am
E b very fresh
Night market be the best
Ofaine ha wo pure water koni wo ke cooli wo chest
Go fail yor africa cuisine exams if u no com test
Later on dat very night
By the togo embassy
Saw some ladies very nice
Dat we wanted to marry
For a few hours
To come
We must cash then carry
I told dem i was sam
And i became larry
So suzi what can 17 cedis get me?
For 2 cedis extra i can do somtin very sexy
Oh how exciting u mean somtin like blowjob?
No i will buy nkuto n giv u a small handjob
Too broke to buy sex
The night me we vex
We decide say we go go studio record som trax
We catch there wey we go meet som record execs
Dey say dey dey use the new neuman spx
D most expensive & best
Mek we google the specs
If we refuse dey go vex
Dey wan cut we cheques
Wey all dey go own be wanna souls & necks
We look each other look dem
Wey we talk
Next
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6MHQ

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.