Текстов песен в базе: 1 278 222
Free Person

Free Person

ANTHONY OFFIAH Gbasky King Perryy

Текст песни

Uh yah
Gbasky Phenomenal
Ah ah ye ya yo yo yo…
I want to chill, I get right to feel alright
Make Dem no use their red eyes to stain my white
Sotey, after working days na enjoyment
It shall be permanent
As I dey cruise, I just want to fly way
Me and my guys just dey play
(We just dey play)
Because say na mind over matter oh
(ah ah eh)
All of my guys are ballers oh
(uh yeh yeh)
Spray you the naira and dollars oh ye
Omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Okay make we ball now… eh
You get the vibe no dey dull now… eh
You get the cruise… eh
You get the vibe… eh
They can’t stop it
Me nah sit in front of them
Dem wan tell me how to live my life
Me nah rating all of dem
Oya pause it…
And bring it back again
Continental and gbasky
Pon the beat we fire dem
Me and my guys just dey play
(We just dey play)
Because say na mind over matter oh
(Uh yeh)
All of my guys are ballers oh
Now we get paid in dollars oh ye
Omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Okay make we ball now… eh
You get the vibe no dey dull now… eh
You get the cruise… eh
You get the vibe… eh
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6K22
© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.