Текстов песен в базе: 1 278 222
Shayo

Shayo

Ceeza Milli WizKid

Текст песни

Shalanga lo ma ku si panya oh, o lata, baby your body na fire
Girl you know say no body badder, to ba lo’le wa tun pada oh eh oh
Loke Loke ehn ehn, jeun soke ehn ehn
Your matter no be joke oh ehn ehn girl your body fire ehn ehn
Shayo plenty oh, manya, pana, omo yapa oh, o gbona, gbefun
Baby oh make we manya oh
Shayo plenty oh, manya, pana, omo yapa oh, o gbona
O mu mi lara oh, owo yapa oh, baby oh
Hope say yo no go taya oh
Dey with the one wey dey really really burst my mind
I no mind, she no mind say tonight everything is cool and vibe
Everyday na lowkey oh say nobody really know say we no dey like all night
I wanna come through for you baby, everything is fresh and cool, alright
Taba de, sho ma de, taba de, sho’ma de, omoge sho ma la mi oh
Wa till the early momo, omoge sun mo bi sho ma gbon mi oh
Erima whine and crase, omoge wa, wa to mi wo
Omoge I dey for tonight, omoge I dey for the ride oh
Dem say we dey do too much o wa oh
You never see anything o wa oh
For your front we go pop champagne o wa oh, o wa oh
You dey vex say we buy motor
Genevieve oh shake ukwu o wa oh
Come down make you whine that thing o wa oh
Make that nigga feel something o wa oh
Come close make I spray something, o wa oh
Shalanga lo ma ku si panya oh
Joanna make me manya oh
Shalanga lo ma ku si panya oh
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6A4k

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.