Текстов песен в базе: 1 278 222
Blessing

Blessing

Chigul Mayorkun Phyno

Текст песни

What is a blessing
A blessing is a woman who owns a restaurant in the ndikoka local government of
anambra state,
Who is highly favoured by God and sometimes a blessing unto others.
Be a blessing.
But the question is, are you a blessing or are you a complete unadulterated
waste
Iyo Iyo ah Iyo 4X
My sister look at me o
Blessing dey follow me o
Anywhere I go o
Blessing dey follow me o
E dey do me like film o
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
Anything I touch
Akanchawa chawa 2X
Any music dem like
make dem sour sour 2X
The God wey I serve o
Too much power power 2X
He put me ontop the
Highest tower tower 2X
My brother can’t you see say
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
If no be for God tell me where I for dey o
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/69vp
© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.