Текстов песен в базе: 1 278 222
Vacation

Vacation

Fatzy

Текст песни

Intro: REALEST!!! Don’t break it oh! Shake it oh!!! Ehh!
Move!!! Now baby just move that thing yeahhhh
Groove!!! Now baby let me take you to vacation!!! Yeah ehh
I say!!!
Chorus: Lose it! Don’t break it! Just shake it hain hain! Repeat 4x
Girl you look so fine
Girl you look so perfect
Girl you look so fine
I wanna take you home aye
I say this party way we start, e no go ever stop no no lie aye aye aye
And if you ever try to leave na Instagram me go Dey follow you aye aye
One spliff mak the evil go away eh h
When it comes to you girl am here to stay
Chorus: Lose it! Don’t break it! Just shake it hain hain! Repeat 4x
One for the money
Two for the show oh oh
Abeg tell the Dj make e nack am Dey go oh oh
The party done scatter, everybody done maya
Girls dem yapa, everybody done taya
Fish for plate oh
Koko for bottle oh
Eye done red oh
Everything done clear oh yeah yeah!
One spliff make the evil go away ay ay
When it comes to you girl am here to stay. I say!!!
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/dN2

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.