Gbera
Damyl
Текст песни
I, Eye!
One time for your Mind
It’s PennyKeyz
It’s OluwaMylla
KayceKeys On the Beat
See, Anytime Me Come Through
Me dey Yege
Anybody Try Me, Dem see Shege
Me I do it Big, no dey Merege
No 10, Okocha, Me I gege
One time for your Mind, Make you Listen
Me na Big Chef straight Outta the Kitchen
Me flow well, Oil inna me Piston
Naija Boy doing it for Kingston
Gbera
Make you Ji Masun
Mic Check 1,2
Wake Up in the Morning Smell the Coffee
Life Sweet for the Rich, Nuh Toffee
Fame has a Price, I don pay Fee
Life full of Shit but I wan Pee
So me go…
Me nuh wan care what the Haters wan Say
Me I come Straight and I do it my Way
Making that Money, Shebi Oun gan ma lo sure Ju
Sky is wide Enough me I no dey try block you
Do your Thing make i maintain my Champion
Oro kekere o, me I’m all about the Action
Gbe Body e before Dem step upon you o
Yago lonor o SensieMylla dey come through
When I pull up awon temi damimor
When I step up, they be screaming out for more
Wan a ni Mylla joooor go on soun
Jooor go on soun
Tori yin ni mo shey Gbera tan
Mo shey Gbera tan
Gbera
Make you Ji Masun
Mic Check 1,2
Тексты других песен исполнителя
© 2017–2025
Тексты
песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать
и тому подобное.