Текстов песен в базе: 1 278 222
Krokodie Tears

Krokodie Tears

Fokn Bois

Текст песни

Charle make we do like we dey cry
Like it pain we say he die
So say they go give we malt
The kheebab no get salt
Why they give you small chicken?
Enter kitchen
We for chill before they source
The gari foto no have sauce
Later we go fi sort am
The girl wey na we for spot am
I see am naa i go headbuttt am
Use this knife take cut am
ah but the thing just be plastic
We for do something more drastic
She get we she fi ******
Revenge go be fantastic
We dey cry the dry tears of a crocodile
Two happy animals
We dey for your funeral
For the mineral
Ah i see am
You see yam
No be am?
That be yam
Foodian
Where they am?
See am!
It be am!
You make ready? ever
You be shaky, never
In neck, sever
Make i check, clever
We dey cry the dry tears of a crocodile
Two happy animals
We dey for your funeral
For the mineral
Ah you dey cry?
I no dey cry
Why
She dey cry
Kai she for die
why?
why?
She make sad
Too bad
Her dad
I’m glad
So you want take am add
Yes
We no be killers we be chillers
She wound us she steal us
But charle tome go heal us
Time is not a doctor
It no go fit comot scars
Oh she has a daughter
We dey cry the dry tears of a crocodile
Two happy animals
We dey for your funeral
For the mineral
Source: Kheijay
credit: #TN
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/6MHN

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.