Текстов песен в базе: 1 278 222
Why E Be Say

Why E Be Say

Noza Jr. Sammy Ojo

Текст песни

Chisom na the first person wey I dey call
I no wan know wetin anybody talk
She dey try avoid me, she no want love
I understand you’re scared, you wanna make a choice
You no know if I be right or wrong
You promised to be straight no playing along
Biko baby mo, you gave me your word
I’ll be growing with you
I wanna learn to love you
Girl I Love You
You Love Me
You dey show me attitude
I show you gratitude
I wanna understand you
You should understand me
My Plan is to make you smile
Never to make you cry
Chorus: (Noza Jr.)
But why e be say, you dey hit my phone
Why e be say, you call me your own
Why e be say, you come my house
Girl I can see love in your eyes
(Girl)
I can see love in your eyes
Verse 2: (Sammy Ojo)
Girl normally I’m not this emotional
Oh
So don’t take this personal
Oh
So why you come dey treat me like this
You dey stress me and I come around like this
Baby you be getting optional
Always choosing what is critical
Girl I know like sometimes we dey argue till its physical
This is spiritual
It feels like the angel of love fights a demon inside you
That is why I say girl
I Love You
You Love Me
Give me attitude
When I dey show you gratitude
I wanna understand you
You should understand me
My Plan is to make you smile
Never to make you frown
Chorus 2: (Sammy Ojo)
Why e be say, you dey call my phone yeah
Why e be say, you call me your own oh
Why e be say, you still dey come my house yeah
I can see love in your eyes
I can see love in your eyes
Bridge: (Noza Jr.)
And this one no be crush
I’ll make you blush
I’ll chase after you
Till you give me your heart
Love is no race
So I no dey rush
You done make me craze
I go dey your dommot
Chorus: (Noza Jr.)
Girl why e be say, you dey hit my phone
Why e be say, you call me your own
Why e be say, you come my house
I can see love in your eyes
Outro
No you can’t fight it, No you can’t fight it
I can see love in your eyes girl
(Oh oh oh oh yeah)
I can see love in your eyes girl
I can see love in your eyes girl
I can see love in your eyes
(Vibes)
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/4xRc

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.