Текстов песен в базе: 1 278 222
Lenge Lenge

Lenge Lenge

Patoranking

Текст песни

Come on, come on, come on, come on baby
Eh come over baby
You know say me want you baby
Come over baby
O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di gengele, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I’m impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl’s wey get
Wetin I fit press o (eh o di genge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Please you, please you, please you (o mama mama)
Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama)
Because you carry lips, lips, lips like Angelina
This your hips, hips, hips like Angelina (like Angelina)
As I dey so
I don tipsy, so I misbehave, na
I dey catch my trips
The way shake the waist, e don grade o
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby
O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I am impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl’s wey get
Wetin I fit press o (eh o di genge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/3vPZ

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.