Текстов песен в базе: 1 278 222
Victim Of Life

Victim Of Life

Dixon Femi Kuti

Текст песни

Something go happen for life
When you see am you no go understand ah
Something go make you wonder why
The creator no dey for your side
For your side
Suddenly…
You find yourself for bad condition uh
Aimlessly…
You try to find an explanation ye
Suddenly…
You find yourself for bad condition o
Aimlessly…
You try to find an explanation
When times so hard treats you bad
Times are sad
You can’t fight back
You become a victim of life
Trapped in time
Victim of life
Trapped in time
Victim of life
Trapped in time
O ya o
Victim of life
Trapped in time
E ba koyin
You are a victim of life
Trapped in time
O ya o
You are a victim of life
Trapped in time
O ya o
You are a victim of life
Trapped in time
E ba koyin
You are a victim of life
Trapped in time
O ya o
You are a victim of life
Trapped in time
Now listen to my example o o o
You dey come from party
You just enjoy yourself
You stand for roadside
You dey wait for taxi
Suddenly police van stop and bundle you away
Straight Kirikiri, dem jail you six months
You sit down, you think your life why all these bad things
Na our country
Na that time wey we dey
Police brutality don become our life
Uniform chancing
Na the system e dey
So relax and understand, the time of life you dey
You are just another victim of life
Victim of life
Trapped in time
You are a victim of life
Trapped in time
Yes you are
Victim of life
Trapped in time
You better understand that ah na na na na
You are a victim of life
Trapped in time
Yes you are
Victim of life
Trapped in time
You better understand the time
You are a victim of life
Trapped in time
Yes you are
Victim of life
Trapped in time
You better understand that ah na na na na
You are a victim of life
Trapped in time
Yes you are
Victim of life
Trapped in time
You better understand the time
You are a victim of life
Trapped in time
Victim of life
Trapped in time
You are a victim of life
Trapped in time
Victim of life
Trapped in time
You are a victim of life
Trapped in time
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/2o5A

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.