Текстов песен в базе: 1 278 222
2Baba Zone

2Baba Zone

Olamide

Текст песни

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my… oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my… oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Oya; oh my God; they want to start again
They want to start dey yarn; they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain
(Ehh; oh my; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my… oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my… oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Why you make the kids cry?
Why' you killing one another?
Strong face for your brother, like Custom wey dey border
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother; cause' I know someday, we go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white; no dey tell me you plain
Respect my point of view; no look me like am insane
Insane; ehh; no look me like am insane
Cause' I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
Him plate; ehh; enough propaganda; tell them 'Da Pada!;
What is good for the geese, is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go loose am
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my… oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my… oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my; oh oh; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my… oh my; oh my goodness; eh eh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
Поделиться ссылкой:
Короткая ссылка: https://tekstpesni.ru/s/2Ky

Тексты других песен исполнителя

© 2017–2025 Тексты песен
Все тексты песен на сайте размещены пользователями, редакцией или собраны из открытых источников.
При копировании материалов ссылка на сайт обязательна.
Связаться
Уважаемые обладатели прав на музыку! На сайте не выкладывается музыка, ее нельзя скачать, послушать и тому подобное.